Costa Rica Lyrics by Balloranking

TribeNews
By TribeNews 11 Views Add a Comment
3 Min Read

Balloranking LyricsGet ready to sing along to the infectious lyrics of Costa Rica by Balloranking.

RELATED: Read ‘Pretty Kele’ Lyrics by Balloranking

- Advertisement -

Balloranking – Costa Rica Lyrics

Intro
Mm-mmm

- Advertisement -

Verse 1
Everything going proper (yebo)
Everyday, we making more pound
Na heavy paint the town
Ohema, dey your kneel down
Me be the king, make dem give me the crown
Ahead ahead, making mama proud, yeah
Biggie man no dey too shout

Chorus
Won ni “won wa mi”, mon j’aye lo (yebo)
Mo jawo Costa Rica
Been wan flex with my cocaina
Won ja l’orun, ko kan aye na
Omo, ko kan aye (yii)
No go leave me oh, my yarinya (yebo)
Motiwa e lo si Marina
Olomoge, ma pami na-ahh, ma pami

- Advertisement -

Verse 2
Ma pami
Wey you dey high me like pami
Dey gimme high-key, melody
Chop life for Miami (‘Iami, ‘Ami)
Plenty talk no dey full basket (full basket)
Talk my matter for internet
No foh if you hear say I don buy jet
40 milli dollar for mi wallet
Ah, miole ka’we, mo mo’wo ka o (mo’wo ka o)
T’oba pa’wo, kilofe pa o? (Kilofe pa oo?)
Ah, maye ti san’wo yen o (san’wo yen e-eh)
Awon omoyi, o ti sh’oshole (oshole oh)

Chorus
Won ni “won wa mi”, mon j’aye lo (yebo)
Mo jawo Costa Rica
Been wan flex with my cocaina
Won ja l’orun, ko kan aye na
Omo, ko kan aye (yii)
No go leave me oh, my yarinya (yebo)
Motiwa e lo si Marina
Olomoge, ma pami na-ahh, ma pami

Bridge
Everything going proper
Na heavy paint the town
Me be the king, make dem give me the crown
Biggie man no dey too shout

- Advertisement -

Chorus
Won ni “won wa mi”, mon j’aye lo (yebo)
Mo jawo Costa Rica
Been wan flex with my cocaina
Won ja l’orun, ko kan aye na
Omo, ko kan aye (yii)
No go leave me oh, my yarinya (yebo)
Motiwa e lo si Marina
Olomoge, ma pami na-ahh, ma pami

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Leave a Comment
Ads Blocker Image Powered by Code Help Pro

Ads Blocker Detected & This Is Prohibited!!!

We have detected that you are using extensions to block ads and you are also not using our official app. Your Account Have been Flagged and reported, pending de-activation & All your earning will be wiped out. Please turn off the software to continue

You cannot copy content of this app