Chase Lyrics by Iroko Lion

TribeNews
By TribeNews 17 Views Add a Comment
2 Min Read

Iroko Lion Lyrics“Chase” by Iroko Lion is a gritty, street-inspired song about perseverance, ambition, and survival. The lyrics reflect the hustle of chasing success (“the bag”) despite hardship, criticism, and tough environments. Blending confidence with faith, the song emphasizes resilience, self-belief, and staying focused on one’s path while ignoring haters and distractions.

111 EP Cover ArtIroko Lion – Chase Lyrics

- Advertisement -

Mad ooo
Na God man go tell the problem
E no fit tell those bitch
Shey you know say na Opueh (Opueh)
Oro mi Olorun loye (loye)
I no fit kill myself

Please others, wetin they wan order eh
Azu lawon order
Don Julio, won ti muyo
Middle fingers to my hater
Eh let share the paper
Lavida loca, No underrater (ah ahh eh eh)
For naija we no get chase bank
Na we dey chase pass
Straight from gutter
Bad boys still dey Gaza

- Advertisement -

All my life I been dey chase
I been dey chase bag
Abido shaker, Adura lo gba
I been dey chase
I been dey chase bag
Awa n gba dura, awon gba Koda

Lifestyle Original daya, Faaja Lori ilaa
Me on my lane on my yard
Ori delo mo eni to ma lawa
Which brother bad kowa pa
Middle finger gimme sativa
Kadura mi gba a eh
Put my name on Shazam

- Advertisement -

All my life I been dey chase
I been dey chase bag
Albido shaker, Adura lo gba
I been dey chase
I been dey chase bag
Awa n gba dura, awon gba Koda
Let share the paper, Lavida loca
No underrater, ahh ahh eeh ehh (mad o)

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

TAGS

- Advertisement -
Leave a Comment
Ads Blocker Image Powered by Code Help Pro

Ads Blocker Detected & This Is Prohibited!!!

We have detected that you are using extensions to block ads and you are also not using our official app. Your Account Have been Flagged and reported, pending de-activation & All your earning will be wiped out. Please turn off the software to continue

You cannot copy content of this app