Bella Shmurda LyricsLet’s dive into the world of Holy Jah, vibrant lyrics that bring an explosion of energy to your playlist, courtesy of Bella Shmurda.
Holy Jah Cover ArtBella Shmurda – Holy Jah Lyrics
Uh-mm, ya-ya-ya, ya-ya
Ah-ya-ya, fine boy, Bella, aya
Aya-ya
Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm)
I no want stress, no worry (mm-mm)
We all out here surviving (mm-mm)
Evidence, many vex, nitori economy (mm-mm)
Dem go whine you, no panic (mm-mm)
Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah
Motivation or no motivation, the para dey body
Switching my lanes with no indicator
Make dem no spoil something (whoa-whoa-whoa)
Cool my body pẹlu medication, I no dey see person
Tori cana dey for me
Holy Jah
Holy Jah wey know tomorrow, Holy Jah
K’anu rẹ follow me ṣa
Holy Jah, ah-ah
Holy Jah wey see tomorrow, gbe mi ga
F’ina rẹ cover me, ah
Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm)
I no want stress, no worry (mm-mm)
We all out here surviving (mm-mm)
Evidence, many vex, nitori economy
Dem go whine you, no panic
Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah
Go shawty-shawty, go loco-loco
Dance to the gbẹdu, porogodo
Wetin you dey find for Sokoto
Ọmọ, e fit dey your ṣokoto
Issa lonely road, many don lose hope
Person no fit know
When e go reach your turn, ooh-whoa-whoa, yeah
Motivation or no motivation, the para dey body
Switching my lanes with no indicator
Make dem no spoil something
Cool my body pẹlu medication, I no dey see person
Tori cana dey for me
Holy Jah
Holy Jah wey know tomorrow, Holy Jah
K’anu rẹ follow me ṣa
Holy Jah, ah-ah
Holy Jah wey see tomorrow, gbe mi ga
F’ina rẹ cover me, ah
Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm)
I no want stress, no worry (mm-mm)
We all out here surviving (mm-mm)
Evidence, many vex, nitori economy (mm-mm)
Dem go whine you, no panic (mm-mm)
Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook