Minz, Jeriq and 255 LyricsGet ready to sing along to the catchy lyrics of i2SABI by Minz, featuring Jeriq and 255; the infectious beat will have you dancing in no time! i2SABI is featured as the third track on Minz’s 4-track EP, 444PLAY.
444PLAY EP Cover ArtMinz, Jeriq & 255 – i2SABI Lyrics
Intro: Minz
I too sabi, that’s my problem
I too sabi, that’s my problem
I too sabi, that’s my problem
Pro-, pro-, problem, that’s my problem
Sa-, sa-, sabi, that’s my problem
I too sabi, that’s my problem
I too sabi, that’s my problem
Pro-, pro-, problem
Verse 1: Minz
Since ‘five, I dey vibe
When dem born me, I no cry
I just said, “Gimme me bread, mixed with money”, we’ll be fine
Make I dey cheesed up, I dey guide
I know Oluwa go provide
Bad bitches for my poolside
I pour sumn’ for the people wey don kpai
Pre-Chorus: Minz
I no fit live forever (Yeah), so me, I don surrender (Ayy-ayy)
I buy my bitch whatever (Yeah), na she be Cinderella (On god)
Ferrari, Bentayga, and new Balenciaga, she must get am
I dey pet am, I dey pet am, I dey pet am, I carry, pet am, I-
Chorus: Minz & Jeriq
I too sabi, that’s my problem
I too sabi, that’s my problem
I too sabi, that’s my problem
Pro-, pro-, problem, that’s my problem
Oversabi, that’s my problem
Oversabi, that’s my problem (Ogbe)
Oversabi, that’s my problem
Pro-, pro-, problem, that’s my problem
Verse 2: Jeriq & Minz
Ogbe
Oversabi na my P’ (Ehn), I dey with my G’
We planning on getting the cheese
No slogodo for this party
Bro my shima….
All seat available for peace
Wetin dey sup, you wan dey whine me?
Na follow God, we dey body
Ah, oshey, unbelievers must obey
Two bad Bs for my loca’
We dey win dem home and away (Na wa)
Ah, oshey, OBO, omo see gobe (Come and see)
Crazy o, blame it on my trade (We outside)
Rich forever like Ross, eh
Pre-Chorus: Minz
I no fit live forever (Yeah), so me, I don surrender (Ayy-ayy)
I buy my bitch whatever (On god), na she be Cinderella (Ayy-ayy)
Ferrari, Bentayga (Oh), and new Balenciaga (Ayy-ayy), she must get am
I dey pet am, I dey pet am, I dey pet am, I carry, pet am, I-
Chorus: Minz
I too sabi, that’s my problem
I too sabi, that’s my problem
I too sabi, that’s my problem
Pro-, pro-, problem, that’s my problem
Oversabi, that’s my problem
Oversabi, that’s my problem
Oversabi, that’s my problem
Pro-, pro-, problem, that’s my problem
Post-Chorus: 255
……….
Outro: Minz
Shit, yeah, your favourite artist’s favourite artist
Too fuckin’ good, too fuckin’ GOAT-ed
All your favourites know this, Minz reloaded
Run it, promote it, man, fuck that shit
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook