Sabali Lyrics by Balloranking

TribeNews
By TribeNews 20 Views Add a Comment
2 Min Read

Balloranking LyricsLet’s dive into the world of Sabali vibrant lyrics that bring an explosion of energy to your playlist, courtesy of Balloranking.

RELATED: Read ‘Costa Rica’ Lyrics by Balloranking

- Advertisement -

Balloranking – Sabali Lyrics

Intro
Ooh-ooh, ooh, ooh-wee
‘Bali, patience
Ooh-ooh, ooh, ooh-wee

- Advertisement -

Verse 1
Success never goes on sale, ah
We still have to pay the price
No be here we dey yesterday
When it’s time, you know say Jah will will make things right
Remember say, no pain, no gain
Na a step begins a thousand miles
Owuro l’ojo eni ma ri’re
Anything I dey do, I dey think am twice

Chorus
Sabali, sabali, patience
Is it really greener on the other side?
Sabali, sabali, patience
Make dem no go push you commit suicide

- Advertisement -

Verse 2
Papa told me not to stop, wetin eye no go see? (Eye no go see)
“Wetin me I go chop?” Na hin make I no fit sleep (make I no fit sleep)
Many of my package wey dem never ship
Me no wan know wetin go sup, I must follow my dreams (uh, follow my dreams)
‘Cause when no choice, I dey crush the same jeans
Garri dey oh, I gats dey for my P (dey for my P)
Oh boy, no come here dey whine me
At the top, nibo l’orope otun ti fe ri mi?

Chorus
Sabali, sabali, patience (ah, patience)
Is it really greener on the other side? (On the other side)
Sabali, sabali, patience (ah, patience)
Dem no go push you commit suicide

Outro
Ooh-ooh, ooh-wee
Is it really greener on the other side?
Is it really greener on the other side?
Yii, yii-yii-yii, whoa-whoa-whoa, whoa
Sabali, patience
Sabali, patience

- Advertisement -

Want to keep up with trending songs? Check out more song lyrics here and follow us on X and Facebook

Leave a Comment
Ads Blocker Image Powered by Code Help Pro

Ads Blocker Detected & This Is Prohibited!!!

We have detected that you are using extensions to block ads and you are also not using our official app. Your Account Have been Flagged and reported, pending de-activation & All your earning will be wiped out. Please turn off the software to continue

You cannot copy content of this app