Suru Lyrics by Lojay

TribeNews
2 Min Read

Lojay LyricsLojay’s “Suru” is a reflective song about staying grounded and patient while navigating hidden struggles, fame, false friendships, and the emotional cost of personal ambition. Lojay expresses vulnerability while maintaining a cool exterior, using music as both a coping mechanism and a shield.

XOXO Album Cover ArtLojay – Suru Lyrics

- Advertisement -

Galore Galore
Kasamase Galore
Alujo Dey my melody
Na why dem show me love
Puro puro
Padi wan gan puro
Dey form like say den innocent
I no say all na work

Oro owo lan so
Kasala f’elomi
And if I lost
Make you no para for me ooo
I Dey on DND

- Advertisement -

Ajo ma ri ra
Ni suru
All eyes on me like interscope
Ni suru
Ka male ri ra
Ni suru
Ajo ma padera wa
Ni suru

I get many things way I dey face
E no dey show for face
I get many things wey I dey face
Problem full my head like head of state
I no dey show for face
I get many things wey I dey chase

- Advertisement -

Oro owo lan so
Kasala f’elomi
And if I lost
Make you no para for me ooo
My phone on DND

Ajo ma ri ra
Ni suru
All eyes on me like interscope
Ni suru
Ka male ri ra
Ni suru
Ajo ma padera wa
Ni suru

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

- Advertisement -
Leave a Comment
Ads Blocker Image Powered by Code Help Pro

Ads Blocker Detected & This Is Prohibited!!!

We have detected that you are using extensions to block ads and you are also not using our official app. Your Account Have been Flagged and reported, pending de-activation & All your earning will be wiped out. Please turn off the software to continue

You cannot copy content of this app