Davido and Olamide LyricsGet ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Davido and Olamide’s 2015-released chart-topping song, The Money.
The Money Cover ArtDavid & Olamide – The Money Lyrics
Intro
Ehhhh owu
Ahh yeah yeah
Kiddo Kiddo
Kidominat
Yeah
Verse 1
I want to lowo
I want to lola
I want to lalafia
I want to lowo
I want to lola
I want to lalafia
Pre-Chorus
A lowo ma jayeeyin lemo
Awon to jaye lana da
Won ti ku wonti lo oh
Alowo ma jaye eyin le mo
Awon ti won jaiye lana da
Won ti ku won ti lo oh
Chorus
Yeh gimme the money eh (eeh)
Biko yen nego, orimi jekin jekin lowo (aaah)
Life is all about the money eh
Yeh gimme the money eh (eeh)
Biko yen nego, orimi jekin jekin lowo (aaah)
Life is all about the money eh
Verse 2
Take a look at it like this
If I no get money like this
All the shuma no look my face ehn
Them no go follow me to my place
I dey grind and do my thing
I don dey see money since I dey 19
When I go chop with my team
We dey pay everyone wey dey the canteen
Now we don upgrade the matter
Rolling a weekly a monthly a quarter
Now we don turn to butter family
Dey smile and we no get quanta jor dakun
Jen so yoruba make dem
No go forget say
Baddo na baba eruku de tun
Yapa a den jaiye ori wa
Chorus
Yeh gimme the money eh (eeh)
Biko ye nego orimi jekin jekin lowo
Life is all about the money eh
Yeh gimme the money eh
Biko ye nego, orimi jekin jekin lowo
Life is all about the money
Verse 3
I want to lowo
I want to lola, I want to buy Bugatti
I want to hmmm uh hmm Kim Kardashian
At the back of my brand new Bentley
Is it because I′m balling
They want to dull my ginger
They want to hear my story
They wan put me for Linda
Some jealous
Some people jealous
Oya come and spend my money
Oya come follow me jolly oh
Pre-Chorus
Alowo ma jaiye eyin lemo
Awon ti won jaiye lana da
Won ti ku won ti lo oh, ye ye ye
Alowo ma jaiye eyin lemo
Awon ti won jaiye lana
Da won ti ku won ti lo oh
Chorus
Hey gimme the money eh
Biko ye nego orimi jekin jekin lowo
Life is all about the money eh
Hey gimme the money eh
Biko ye nego orimi jekin jekin lowo
Life is all about the money
Check Lyrics of trending songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook