Too Spoilt Lyrics by Odumodublvck

TribeNews
3 Min Read

Odumodublvck LyricsGet ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Odumodublvck’s chart-topping hit, Too Spoilt.

INDUSTRY MACHINE Album Cover ArtOdumodublvck – Too Spoilt Lyrics

- Advertisement -

I am too spoilt
Orishirishi
Yeah
Come on

I am too spoilt
I just need my nails done
Primary 2 boys and girls
All of them they wan see my taste buds
(They don’t)
They don’t know that
She is so gone
My shima shopping be like
She dey ship drugs
Grizelda
Blanco
Pablo
Chapo
All of una money no fit shake us
E no fit feed dog

- Advertisement -

Cause I don hammer
Wetin remain na to spoil the person daughter
She no fit do bad
She know say kala own
Na dollar dollar
Mutilate naira (spend)
Cause I don hammer (spray)

Me and my producers
We pray at desame time (burst my head)
Because this gbedu be like say we dey go shrine (cast and bind)
Dial my line
Call my wife
Permit her shine (kabush kabash)
She no dey mize
Buy am
Baby you too dey swipe

- Advertisement -

I buy am moto (boss)
But I no let am drive
Even when we dey fuck
Brother
I no dey let am whine
Camo (chai chineke)
I no grind (Jesus)
I no dey let hustle (god)
Struggle
My money no need advice

I am too spoilt (ewo)
I just need my nails done (halelele now now)
Primary 2 boys and girls
All of them they wan see my taste buds
(They don’t)
They don’t know that
She is so gone
My shima shopping be like
She dey ship drugs (halele)
Grizelda
Blanco
Pablo
Chapo
All of una money no fit shake us
E no fit feed dog

The way I dey roll right now
Like say I was born with a golden spoon (chaw)
My parole is giving big boy
They go think say na me born tycoon (how)
For the mall I go two two
Ask tobi
Na the lifestyle boo
We no want any of their fake title
Commot for here
I go price you too
Dan Uwarsu

- Advertisement -

Wetin remain na to spoil the person daughter
She no fit do bad
She know say kala own
Na dollar dollar
Mutilate naira (spend)
Cause I don hammer (spray)

Burst my head
Promise and fail I no dey
Cast and bind
Permit her shine
Kabush kabash
Cause I don hammer

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

- Advertisement -
Leave a Comment
Ads Blocker Image Powered by Code Help Pro

Ads Blocker Detected & This Is Prohibited!!!

We have detected that you are using extensions to block ads and you are also not using our official app. Your Account Have been Flagged and reported, pending de-activation & All your earning will be wiped out. Please turn off the software to continue

You cannot copy content of this app