What If Lyrics by Dopestiks

TribeNews
By TribeNews 8 Views Add a Comment
3 Min Read

Dopestiks LyricsGet ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Dopestiks’s chart-topping hit, What If.

What If Cover ArtDopesticks – What If Lyrics

- Advertisement -

It’s dopestick babe

Account balance don dey hit zero
Zero zero
Balance don dey hit zero
Na person wey E mind rest
Dey use pillow
Person wey E mind rest dey use pillow

- Advertisement -

Oh oh oh oh oh
I dey think oh
What is the next move I dey think oh
Mama dey for house, My papa dey for house
Na first born burden i carry oh
oh oh oh oh oh oh

Heavenly father
Wetin we dey do for the muller
For me never to carry last

- Advertisement -

What if, what if
What if I die
Shey na Heaven I dey go or na fire
Shey na Heaven I dey go or na fire
What if, what if
What if I pai.

(Vibes)
Shey na Love I wan dey chop
Na my men dey give me joy
Because tell me how many fall I go fall
Wey I never fall before
You don’t even know why I have been ghosting online
Tell me wey as e tey to carry person for mind
Na the cope I dey cope all for night
Say E dey lite

Uhh Uhh Uhh
See me now, see me now ahh ahh
I’m a call criminal
Criminal, criminal ahh ahh
Dey be call me criminal

- Advertisement -

Because I dey find
I dey find ahh ahh
Shey bi na money I dey find
I dey try, I dey try ahh ahh
oh oh oh oh oh oh

Heavenly father (fatherly)
Wetin we dey do for the muller
For me never to carry last

What if, what if
What if I die
Shey na Heaven I dey go or na fire
Shey na Heaven I dey go or na fire
What if, what if
What if I pai

- Advertisement -

Want to keep up with trending songs? Check out more song lyrics here and follow us on X and Facebook

TAGS

Leave a Comment
Ads Blocker Image Powered by Code Help Pro

Ads Blocker Detected & This Is Prohibited!!!

We have detected that you are using extensions to block ads and you are also not using our official app. Your Account Have been Flagged and reported, pending de-activation & All your earning will be wiped out. Please turn off the software to continue

You cannot copy content of this app