Your Waist Lyrics by King Perryy Ft PsychoYP

TribeNews
By TribeNews 35 Views Add a Comment
4 Min Read

King Perryy and PsychoYP LyricsGet ready to groove and sing along to the energetic lyrics of King Perryy and PsychoYP’s chart-topping hit, Your Waist.

Your Waist Cover ArtKing Perryy & PsychoYP – Your Waist Lyrics

- Advertisement -

Ah-ahn ah-ahn ah-ahn
Hm-mm hmm-mm hmm hm-mm-mm
Heyyo, you dunno Continental, YP, Savage
Got the whole girl dem waistline on lock
I feel the girl dem
Brraa!

I dey give am one or two
She dey feel am oh
I dey give am cruise
She dey catch am oh
As she taste my stew
She like am oh
She dey feel my cruise
When we do the kerewa you halla say
Abeg, give am to me everyday like medicine
And the way you move your waist dey make me craze
I go drive you crazy yigi yigi yaga ay (yaga yo yo)

- Advertisement -

Roll your waist oh (roll your waist oh)
Sisi, see your waist oh (Sisi, see your waist o)
Roll your waist oh
Ororo dey your waist oh
Ah-ahn ah-ahn ah-ahn
Hm-mm hmm-mm hmm hm-mm-mm
Ah-ahn ah-ahn ah-ahn
Hm-mm hmm-mm hmm hm-mm-mm

YP! Eh yo!
Yo! Everything opp get deaded and I don’t even know what beef it’s on
The new garms just came all shredded
And now I’ve got garms and pieces on
Now, I’ve got arms for the easiest ones
Now, I got arms from the sneakiest dons
The ting over here ain’t got no tekkers
Told my bro, “bro, leave this one”
Ugh, bro, leave this one you don’t need that
Coming like a fun fair or a idiat
Yeah, pull up in them new gears, you don’t see that
Better believe that coming like a C-pack
And a B-back coming like relapse
And the neck still gold
Told a bad b better take this rose
‘Cause I might pull out
The strap might go

- Advertisement -

Roll your waist oh (roll your waist oh)
Sisi, see your waist oh (Sisi, see your waist o)
Roll your waist oh
Ororo dey your waist oh
Ah-ahn ah-ahn ah-ahn
Hm-mm hmm-mm hmm hm-mm-mm
Ah-ahn ah-ahn ah-ahn
Hm-mm hmm-mm hmm hm-mm-mm

Yo! Ay-ay!
Mana gyalis
Bounce make you move like jelly
‘Cause your back side heavy
And you know say the mandem get it
And my name King Perryy
Make me mash up your pum pum steady
When you whine like that, got me high like that
Got me intoxicated like henny
Consume me with the way you move take it down
My money, I’m talking pounds and you know
Unruly, if you really want it, take it down
Bring your body to the ground make you roll roll

Roll your waist oh (roll your waist oh)
Sisi, see your waist oh (Sisi, see your waist o)
Roll your waist oh
Ororo dey your waist oh
Ah-ahn ah-ahn ah-ahn
Hm-mm hmm-mm hmm hm-mm-mm
Ah-ahn ah-ahn ah-ahn
Hm-mm hmm-mm hmm hm-mm-mm
Girl make it bang bang

- Advertisement -

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Leave a Comment
Ads Blocker Image Powered by Code Help Pro

Ads Blocker Detected & This Is Prohibited!!!

We have detected that you are using extensions to block ads and you are also not using our official app. Your Account Have been Flagged and reported, pending de-activation & All your earning will be wiped out. Please turn off the software to continue

You cannot copy content of this app