Love Egbugomo Lyrics by Syemca & Chike

TribeNews
3 Min Read

Syemca and Chike LyricsLove Egbugomo Lyrics by Syemca and Chike tells a heartfelt story of deep, transformative love that unexpectedly changes the narrator’s emotions and mindset. The song highlights devotion, loyalty, and the joy of finding someone who makes life feel complete and purposeful.

Love Egbugomo Cover ArtSyemca & Chike – Love Egbugomo Lyrics

- Advertisement -

Chorus
Love egbugomo baby
Ị ma na love egbugomo na sị mụ onye ma
Why my heart e come dey beat hmm na na
You reconfingure my settings
Soursop mụ I don’t get how you did it
I dey reason you daily hmm na na

Verse 1
Since dem born me I no dey feel remorse hmm
All for something I just wan give it all
Zam zam zam, ozikwa ije love
Ọzịkwa ije love ngwa zanumo
Ọzịkwa ije love oh na na

- Advertisement -

Chorus
Love egbugomo baby
Ị ma na love egbugomo na sị mụ onye ma
Why my heart e come dey beat hmm na na
You reconfingure my settings
Soursop mụ I don’t get how you did it
I dey reason you daily hmm na na

Verse 2
Why I go lie, I tell you sey
Na you the one I go love forever
Show me the place you need me
Girl i go run to you wherever
Ije love eme’m ife
Dont you wanna hear me say
That you gonna be my bae for life
That you gonna be my bae for life, chakam
Baby you’re the air that I breathe oh! chakam
You make me dot my t’s oh! chakam
For you I go drop my steeze oh! chakam
Chakam, chakam, chakam, chakam
Baby you’re air that I breathe, chakam
No more shakara no more flirting, chakam
Wake up in the morning send me, chakam
Wake up in the morning send me o, baby, chakam

- Advertisement -

Chorus
Love egbugomo baby
Ị ma na love egbugomo na sị mụ onye ma
Why my heart e come dey beat hmm na na
You reconfigure my settings
Soursop mụ I don’t get how you did it
I dey reason you daily hmm na na

Outro
Oh, for life
Oh, for life
Oh, for life
Oh, for life
Oh, for life

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

- Advertisement -
Leave a Comment
Ads Blocker Image Powered by Code Help Pro

Ads Blocker Detected & This Is Prohibited!!!

We have detected that you are using extensions to block ads and you are also not using our official app. Your Account Have been Flagged and reported, pending de-activation & All your earning will be wiped out. Please turn off the software to continue

You cannot copy content of this app